dammy krane – industreets (intro) كلمات اغاني
the difference between me
and every other person wey dey for street
una still dey give me the opportunity to show ontop tv
listen, street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
igboro x4
baba god sure pass them
peeps wanna see you frown all of them
peeps wanna see you cry
when dey say make you shake, make you shake
make you move, make you move
make you jump up all around
baba god sure pass them
all of them peeps wanna see you frown
all of them peeps wanna see you cry
when dey say make you shake, makе you shake
make you move, makе you move
make you jump up all around
they wonder why am blessed o
gone at the days i dey waka dem dey hiss o
for agege wey we dey so
i dey hustle , i dey pray i dey laugh for the ghetto
people suffer cause of the lack of street knowledge and wisdom
they wonder why i blew up
cause the place wey i grew up am from ikeja
lere, igando, i no go be the person wey go carry last
street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
igboro x4
street
كلمات أغنية عشوائية
- whiteleanpurrphoodie › whiteleanpurrphoodie – ##3indamornin كلمات اغاني
- vowws › vowws – shadow man كلمات اغاني
- howlin wolf › howlin’ wolf – my friends (stealing my clothes) كلمات اغاني
- dallas james › dallas james – beck كلمات اغاني
- michael prophet › michael prophet – make me a romance كلمات اغاني
- kemurii rozzah › kemurii, rozzah – leavex كلمات اغاني
- номер скрыт nomer skrit › номер скрыт (nomer skrit) – вальс (waltz) كلمات اغاني
- jjc › jjc – thank god كلمات اغاني
- asken band › asken (band) – ahnenschrei كلمات اغاني
- mariano barba › mariano barba – reencarno la pasión كلمات اغاني