kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dammy krane – asiwaju كلمات اغاني

Loading...

food for thought
omo na food for thought make you no lost am
food for thought
make you dey sh_t for church no chop am
louis vuiton, je ka ma louis vuiton see as i lock am
omo na turn by turn
omo me i no be by force
operation sweep anybody out ah
operation clear everybody doubt out for the girls dem
operation clear all the dirty outta
for the government clear all the money outta
see, that’s why dey call me asiwaju
dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ohhh
dem my people dem a see me, dem are call me asiwaju

owo omode o to pepe, tagba o wo keregbe
agba gbon omode gbon oun la fi da ile ko
i bless to my people to be loyal, faithful and honest
to defend our unity and uphold it high with all my strength
check am for the north we day
check am for the east side we dey
check am for the south side we dey
check am all around my guy sef we dey
operation sweep anybody out ah
operation clear everybody doubt out for the girls dem
operation clear all the dirty outta
for the government clear all the money outta
see, that’s why dey call me asiwaju
dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ohhh
dem my people dem a see me, dem are call me asiwaju
dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ohhh
oya l!ck soup make i l!ck soup
tell me things that you’ve done that i didn’t do
where ya been to, where ya come from
lasgidi, ogb na mt lungu
apekotoje koni je ibaje
that’s why we still moving ahead
men are born and kings are made
if you check am all of us we are born to be great
check am for the north we dey
check am for the east side we dey
check am for the south side we dey
check am all around my guy sef we dey
operation sweep anybody out ah
operation clear everybody doubt out for the girls dem
operation clear all the dirty outta
for the government clear all the money outta
see, that’s why dey call me asiwaju
dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ohhh
dem my people dem a see me, dem are call me asiwaju
dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ohhh
food for thought
omo na food for thought make you no lost am
food for thought
make you dey sh_t for church no chop am
louis vuiton, je ka ma louis vuiton see as i lock am
omo na turn by turn
omo me i no be by force
operation sweep anybody out ah
operation clear everybody doubt out for the girls dem
operation clear all the dirty outta
for the government clear all the money outta
see, that’s why dey call me asiwaju
dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ohhh
dem my people dem a see me, dem are call me asiwaju
dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ohhh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...