kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dagrin – skin to skin كلمات اغاني

Loading...

[intro]
eh ehn, wit dem, still on the matter, still on, still, still on the matter

[verse 1: dagrin]
i used 2 be d one wey dem dey call dagrin
how u dey feel me bro wen i dey do my thing
i cum lyrically cum spin d thing
this one wey i bring is title skin 2 skin
body cum jam body, get on d dance floor
like u no send n0body, and make u
move, make u catch d groove and
raise d groove, my groove and u ready 2 fool
get ur body in the girl
girl why u wanted to be, be, be make una just follow me
na me be dagrin, u no say na me, definitеly
one day we dey go carry grammy, е
jo e s′amin, ‘cos i am what i am
me full grand no b head like big head
lyk cocoyam
i no b lyk those one wey dey flow tackle
we don go all around d world, una still local, chicks
2 gbadun my style, guys dey feel
my music wey dey make dem high
i just b d one 2 put dem 4 d right mood
′cos right here 4 ur neighbourhood
[chorus: p.k.]
dead body jam body, (oh, oh)
make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body
so make una body cum jam body (oya oh) (2x)

[verse 2: dagrin]
this joint dey esendenba, as
i dey rule gbedu sum pple say na
ebu
but anyhow dey yarn we go bubble
i no u feelin bros make u chop knuckle
dem no know say i fit bring the new flava
wey many pple don dey target lyk
unripe guava
dey wan pluck am
‘cos me no get tym to waste, for dis game
lyrically no b copy of face, make
u feel d vibe
no matter ur tribe, make u dey move as u dey feel
make u smell d flow, anytym the wind dey blow
na d matter, make u enter ur body
na d matter, u wanna know how we dey
do
call in ur friend abayomi, ruka
and chinedu
me and my homeboys
u know who fill dis squad, ej’alo
we gonna step 2 d dance floor
oh boy, na me do the rap
egos, na d bro wey dey cook d beat
if i cum ur street,jo,make u feel the hit
make no kit, thats exactly what it is
[chorus: p.k.]
dead body jam body, (oh, oh)
make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body
so make una body cum jam body (oya oh) (2x)

[verse 3: dagrin]
iya rapati, kilewa se ni party
party si ma bere ni 4:30 ede ti sare de
lati 12:30, eyin le ma kokode
eyin lema gbeyin, kilode so fi party
seyin
motun wa bayin soro e tun
feyin
e le duro rara titi ta ma fi bere
e malo e pade wa e ma repete
omo pple hear my flow dey say i don kolo
and today u no say sumthhng like yellow
i try 2 be myself not lyk ikerpalopelo
the flow go make u bounce like a pillow
get on d floor make i see u shake like
jelo
nigeria, all over africa, togo, morocco
and i still dey represent for congo
you like my style make you stay make you no go
i′m lyrically strong on the field like babayaro
while little love 2 dey play me like mario
dey use pako wazobia flavour like zobo
e don tay no be today like jaja of opobo
[chorus: p.k.]
dead body jam body, (oh, oh)
make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body
so make una body cum jam body (oya oh) (2x)

[outro]
exactly what it is (7x)
exactly what it is (10x)
exactly what it is (3x)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...