kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

daecon billiana – this kind love كلمات اغاني

Loading...

this kind love lyrics
daecon billiana

i don dey wait sote cici mandella
ojo ife ro you’re my umbrella
this kind love shebi say you sabi pass me
once you said you’re the bone of my bone
flesh of my flesh and the apple of my eye
spark of my life
that hinders the night

uyo’ now im curious
be like you don dey use juju
yeh’ im serious
the things that you use to do
no lies’
why would i even be mad for you
no time’
there’s no reason to wait for you

i don go long time
far away
to the north to thе south
where i been dey
you no fit hеar am for my mouth
all of em girls wanna dance to my sound o wey
baby baby oya throway
this your low waist (o yeah)
duro baby you’re a liar
durotimi is all i desire
this breakfast na final
this kind love i ex am
duro baby you’re a liar
durotimi is all i desire
this breakfast na final
this kind love i ex am

i don high all night
now im feeling so fly
you don’t understand
now im living so large
what is on my mind
is cigar
pour me some liquor
girls in my dm and i put them on default
f_ck all the b_tches and i put them on sh_tan
sh_tan sh_tan sh_tan

duro baby mawole
wobi ma wobe
baby ma rose
oya ja wole

got you all you need you don’t appreciate
you dey give me sign you dey demonstrate
one more time you dey complicate things
i don’t even understand this
duro baby you’re a liar
durotimi is all i desire
this breakfast na final
this kind love i ex am
duro baby you’re a liar
durotimi is all i desire
this breakfast na final
this kind love i ex am

(rythm)

duro baby you’re a liar
durotimi is all i desire
this breakfast na final
this kind love i ex am
duro baby you’re a liar
durotimi is all i desire
this breakfast na final
this kind love i ex am

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...