kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

daddy showkey – welcome كلمات اغاني

Loading...

ẹ jọ’ọ’
ta ló ni mótò
l a 7 7 1

gbe kúrò lọ’nà daddy showkey fẹ’ wọlé
abegi o
person wey e get moto
l a 7 7 1
comot am for moto road
daddy showkey wan come insiiiide.
.[ òní gbé mótò ẹ kúrò lọ’ó gbọ́ pé daddy showkey fẹ’ wọlé]

congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…
. follow hear me
congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…

welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
una hear me
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome

how well you, a longtime
welcome
me dey for me here, me still’n ghetto
welcome
h_llo mummy h_llo daddy
welcome
hi uncle h_llo aunty
welcome
all the children how una dey
welcome
all the people how una dey
welcome
boys and girl dem, how una dey
welcome
man and woman, how una dey
welcome…

move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…you no fit hear me again!
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show

so me tell dem

move on daddy showkey
i’m gonna to the top
when you get to the top
you are go tey till they come
me ball!
move on daddy showkey
i’m gonna to the top
when you get to the top
you are go tey they come!
so…
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…so me tell them!
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say me run the show
… so me tell them!

congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…
. you no hear me
congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome

how well you, a longtime
me dey for me here
in still ghetto
h_llo mummy h_llo daddy
welcome
hi uncle h_llo aunty
welcome
all the children how una dey
welcome
all the people how una dey
welcome
boys and girl dem, how una dey
welcome
man and woman, how una dey
welcome…

move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…so me tell them!
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
… so me tell them!

ẹ’ jọ’ọ’
daddy showkey l’ágbolé
kò sí ‘ yawèrè
no yawa
kò sí ‘ fòyà
ìbẹ’rù ò sí mọ’
ire ni
i base galala

move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…so me tell them!
move on move on
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
… so me tell them!
move on move on
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know sey you run the show
… follow hear me…

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...