kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

d. black – personal person كلمات اغاني

Loading...

dj breezy on on the beat
d black under
its black avenue music
udadaida d black yeei,under
you be my personal personal personal
if you love take it with you blessing
aaah you be my personal person person yaya
you be my personal personal personal girl
you be my personal personal personal girl
you be my personal person personal girl eeeii
nti bɛsen na bɛsen na bɛsen yɛ kɛɛ
me ndi wo hu agrooooo,you too bad ooo [too bad]
me ndi wo hu agrooooo,you too fine o eeee [too fine]
nti me wo k oooooo,you too bad o eeee[too bad]
mene woa nɛk oooooo i no go fit dwog you
first time i met you,you was chilling with your girl then eeeya
i ain’t know how to reach you,you was rolling with your bestfriends eeeya
see i didn’t want to strees you,so i told one of my boys dem eeeya
been connected as to,wanna smile then you said hi eeeya
anytime when you smile then see my head start bash me,bash me
and i dant understand how this love fit catch me,catch me
one place one girl sunday
e make i conf sef this can be
see the first thing i said was how be
death guy,e mouth dey,ashamkpe
b e make i feel some kind way
see the party close seff i dey tap gate
just one thing phone number
when you catch house i go hala
you be my personal personal personal girl
you be my personal personal personal girl
you be my personal person personal girl eeeii
nti bɛsen na bɛsen na bɛsen yɛ kɛɛ
me ndi wo hu agrooooo,you too bad ooo [too bad]
me ndi wo hu agrooooo,you too fine o eeee [too fine]
nti me wo k oooooo,you too bad o eeee[too bad]
mene woa nɛk oooooo i no go fit dwog you
as time dey go sef i dey love you more and more
if a lot of dudes and you ani’t let them in and you show them more than doe bady
this thing dias time dey go sef i dey love you more and more
if a lot of dudes and you ani’t let them in and you show them more than doe bady
this thing diɛ be spiritual and i know say the felling be matual
just mark here we go do some wedding wey go pop off,brutal
baby girl its you birthday _______
everybody say you be smart girl
i dey see you in my heart so glad,i dey know now
baby go down,go down
baby girl i say go down
aaaah go down,go down
my s_xy girl go down
baby go down,go down
baby girl go down
baby go down
my s_xy girl go down
ah you be the baddest
among the rest
nti gyae mo ɛɛ gyea mo ɛɛ
bɛ so me nsa yɛ nk yɛ nk
obibi ne bɛn kraa nie
ah nfɛ edware wo edware wo edware wo
i no go fit dwog you
you be my true love,true love,true love,true love
me me woa ne ɛk ooo
bibia k nka
pampaaa kengekanana
mati a hwii wo domu eeeiiia
mati a hwii wo domu
you be my personal person personal girl
fisɛ wo do hyɛ tokro mua obi ba e
_______________________________
i go fly with you i go change you life,life
i go die with you make you no change your mind
i go fly with you i go change you life,life

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...