cyber tg – dem gow bow كلمات اغاني
#intro
uhm
for the mandem
cyber
(dem go bow)
#verse
see the life no be pretence
we dey cover up the budget with e interest
evidence na your barney be the witness
100 milli for the shoe and the sleeveless
six girls for the room with e big breast
influence with the money be the difference
foreign client for the lappy she dey speak french
dark shades with the suit and the clean benz
#hook
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your n_ggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
#chorus
dem go bow, all your n_ggas dem go bow
(dem go bow, all your n_ggas dem go bow)
dem go bow, all your kele dem go bow
(dem go bow, all your kele dem go bow)
dem go bow, we dey pull up with the van
(dem go bow, when we pull up with the van)
dem go bow, all your n_ggas go dey b
(dem go bow, all your n_ggas go dey b)
#verse
the money wey dey pack am pack am
girlies with the bunda we dey jack am
look at all the business wey we get we no dey lack am lack
efcc lap we no dey j_pa
evidence dey for gallery we dey snap am
oya pose for the camera chakam
n_ggas don dey ball and you go think say we be beckham
amaka, ngozi, nkechi and becca
shey you don dey check am
#hook
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your n_ggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
#pre chorus
dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your nggas dem go bow
dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your nggas dem go bow
chizi dem go bow, didi dem go bow, cindy dem go bow…all your kele dem go bow
dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your kele dem go bow
#hook
let’s go
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your nggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
#outro
uh
كلمات أغنية عشوائية
- lilys › lilys – eskimo كلمات اغاني
- owain › owain – un minut la o secunda كلمات اغاني
- yuno miles › yuno miles – alligator skin on my back كلمات اغاني
- skan tenka drama b › skan, tenka & drama b – one on one كلمات اغاني
- me › &me – wet dream about me كلمات اغاني
- eyesus › eyesus – tell him كلمات اغاني
- zola jesus › zola jesus – the fall كلمات اغاني
- sophia petra lee sope › sophia petra lee (sope) – ode to my quarantine كلمات اغاني
- funkmaster flex › funkmaster flex – hitta كلمات اغاني
- cooper maszton › cooper maszton – bad news كلمات اغاني