cyber tg – dem go bow كلمات اغاني
dem go bow
see the life no be pretence
we dey cover up the budget with e interest
evidence na your barney be the witness
100 milli for the shoe and the sleeveless
six girls for the room with e big breast
influence with the money be the difference
foreign client for the lappy she dey speak french
dark shades with the suit and the clean benz
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your nggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
dem go bow, all your nggas dem go bow
(dem go bow, all your nggas dem go bow)
dem go bow, all your kele dem go bow
(dem go bow, all your kele dem go bow)
dem go bow, we dey pull up with the van
(dem go bow, when we pull up with the van)
dem go bow, all your n_ggas go dey b
all the kele dem go bow
the money wey dey pack am pack am
girlies with the bunda we dey jack am
look at all the business wey we get we no dey lack am lack
efcc lap we no dey j_pa
evidence dey for gallery we dey snap am
oya pose for the camera chakam
n_ggas don dey ball and you go think say we be beckham
amaka, ngozi, nkechi and becca
shey you don dey check am
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your nggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your nggas dem go bow
(dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your nggas dem go bow)
chizi dem go bow, didi dem go bow, cindy dem go bow…all your kele dem go bow
(dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your kele dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your nggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
كلمات أغنية عشوائية
- purson › purson – i know كلمات اغاني
- lil bean › lil bean – in the party كلمات اغاني
- pedro guerra › pedro guerra – de pie sigo كلمات اغاني
- nlightendone › nlightendone – back around (feat. maggie gabbard) كلمات اغاني
- drew severs › drew severs – chrome (intro) كلمات اغاني
- eminonso › eminonso – likkle boy كلمات اغاني
- kvnima › kvnima – white christmas كلمات اغاني
- made deu › made (deu) – babylon كلمات اغاني
- dynamic duo 다이나믹 듀오 › dynamic duo (다이나믹 듀오) – hunt كلمات اغاني
- trendz › trendz – o.y.e كلمات اغاني