kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

crushww – broke lifestyle كلمات اغاني

Loading...

dear god i dey pray make
i never go broke make i never go broke
i wanna go high never going on a low

never going on a low

the story for my mind e too heavy
for my mouth finish school no work men
i gat to chase the cash
as a broke guy no lady ever wanna
date me no problem
i call all my main guys abeg make una try update me no way
suicide on my chest
addicted to my loud
f_cking ladies on the street
my mummy go dey shout
she say
blessings blessings we need
your blessings
flexing flexing make we join
the flexing make we join the flexing

no brother to call police don bos me
afara prison dey call buu me i no fit pick
na you dey run am we dey work am
we believe you must give us the grace
any how wey e be
we must succeed succeed
we must succeed
them pray make we dey starve
we must to eat eat we must to eat

eeeee
broke lifestyle too sweet
broke lifestyle too sweet
broke lifestyle too sweet
buu am never going broke again
one polo one jean no slippers
follow men enter club the pick rabbers
remember the day police bos the full area
carry me dey go momci kuk_ma no get rabbers
prayers of a sinner is a crime
but please dear god give me the paper
i no carry gun
i no dey push drugs
i only wanna see the happiness
of my mom

as a broke guy i bad
no lossguard your wallet my side
smoking my main man loud
when e boss all my men
turn there back
my family broke
the area broke
economy broke
me i still come broke
life of a broke man sweet
just that you no fit afford anything

any how wey e be
we must succeed succeed
we must succeed
them pray make we dey starve
we must to eat eat we must to eat

eeee
broke lifestyle too sweet
broke lifestyle too sweet
broke lifestyle too sweet
but am never going broke again
broke lifestyle too sweet
broke lifestyle too sweet
broke lifestyle too sweet
but am never going broke again

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...