cosorune foxla – dapada كلمات اغاني
dtl worldwide
cosorune foxla
regebosh_ga
ika money:
won fe ma tackle mi
you love me i love you too
you hate me i hate you too
you shenk me i shenk you too
won fe ma yiwo, won fe ma daworu
won fe ma yiwo, won fe ma daworu
why you call yourself my brother, call yourself my brother, call yourself my brother yeah
dapada, dapada o oju aye dapada
no dey bill me, dapada
no dey hype me dapada o eh
dapada, dapada o oju aye dapada
no dey hype me dapada
no dey bill me, dapada o eh
dtl:
dtl worldwide
smoke up, smoke up
eh
they tell me an eye for an eye
a tooth for a tooth o
i dey tell you truth o
they say an eye for an eye
a tooth for a tooth o
i been dey tell you truth o
i been dey tell you truth o
eh, owo epo lo n mo o owo epo
as in dem go carry parachute o
dem go play you like ludo
they asked me why i’m not satisfied
dem no sabi the sacrifice
dem no sabi the pains and tears
dem no sabi wetin pass fear
ika money:
oouu oouo why yehyeh ehyehh
tope no bring money biko no talk ham to
dtl:
eh
ori ori oh ori ori oh
i know say one day you go know my story o
when i been dey borrow money enter studio
garri ati epa iyen ti yo mi o
ika money:
na wetin man go do
na wetin man go do yeah yeah yeah yeah
jah rastafara […]
i pray to baba […]
كلمات أغنية عشوائية
- eem triplin › eem triplin – whiplash كلمات اغاني
- tia bocker › tia bocker – boy toy كلمات اغاني
- 遼遼 ryo haruka › 遼遼 (ryo haruka) – 仮死化 (kashika) كلمات اغاني
- kiana lede › kiana ledé – unfinished business كلمات اغاني
- brunnoash › brunnoash – cabrera كلمات اغاني
- jalvic meyo › jalvic meyo – amboninao كلمات اغاني
- issam › issam – ya hasra كلمات اغاني
- the forgetmenauts › the forgetmenauts – domovoi كلمات اغاني
- 10 wormz › 10 wormz – ladles n’ shells كلمات اغاني
- melay › melay – dezember كلمات اغاني