kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

clex – sober كلمات اغاني

Loading...

hmmmm
mmmm

kunle yeah
emi lomo nor
so many of my guys don give up oh
just because they can′t keep up oh
so many people don go sober
just because they can’t keep it far ah

wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be ee

wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be e

good or bad na your mind set
omo′ba make you get sense oh

too much enjoyment dey k!ll person
mmm my brother mi learn lesson o
you gatz to thank the lord for the blessings and mercy
flexing and flexing
god no be person
person na person
ewo bi toro mi pada jasi eeeh

cause aya mi’n ja
beni kan ba loni eni ma lola
ori ade ni mo gbe wa’ye
kemi ma shey ku nigba to′wo bade
′ma shey mi lolo kiki nigba ti’ku bade
ebe ni mo be eh
baba dakun wa gbe′be miiiiii

‘olopa mako anybody loni, mio ni ba wan sin be′ eh
mogbe pe sapa’n shey promo copy loni, moi ni ba won pin′be eh

ebe ni mo be, baba dakun wa gbe be mi
kemi ma shey ku nigba to’wo bade
‘ma shey mi lolo kiki nigba ti′ku bade

′wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be ee

‘wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be e

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...