clevo – casino كلمات اغاني
the first time i see you for shoprite
i dey shy to ask for your number
you too fine, you be like jollof
i no talk until you comot
when you left i come start to wander
i don search, i don turn to hunter
my guys don dey call me ozo
cause i′ll do anything for love
i’m not joking baby kosere
mofè kajo wopò mon bebe
you live free in my head
girl believe all that i said
you like me or you like dele?
you treat me as if pe mo kere
they want you on their bed
but i want you for myself
plenty things wey we fit do together
girl,if you just allow me
even though you senior me
girl i know say na you be the one
plenty things wey we fit do together
girl,if you just allow me
even though you senior me
girl i know say na you be the one
cause girl, i carry you for head like garri o
i no go play you casino
so baby malo daminu o
baby come and help me spend all my billion
make we ball like aribo
baby ja′a lo san siro
i hope you know say i no dey bobo you
i come clean, i no dey zobo you
i’ll never lie to you
unless if the truth would damage you
girl i’m a man of my words
modè tun nigbagbo
so wetin you dey find again
baby tell me wetin you dey fin_ah
plenty things wey we fit do together
girl,if you just allow me
even though you senior me
girl i know say na you be the one
plenty things wey we fit do together
girl,if you just allow me
even though you senior me
girl i know say na you be the one
cause girl, i carry you for head like garri o
i no go play you casino
so baby malo daminu o
baby come and help me spend all my billion
make we ball like aribo
baby ja′a lo san siro
كلمات أغنية عشوائية
- fair liar › fair liar – koleso كلمات اغاني
- paperman › paperman – artemis كلمات اغاني
- the stone coyotes › the stone coyotes – call off your dogs كلمات اغاني
- the lost trailers › the lost trailers – gravy كلمات اغاني
- nazz us › nazz (us) – it’s not that easy كلمات اغاني
- crucifix › crucifix – these streets كلمات اغاني
- gq disco group › gq (disco group) – standing ovation كلمات اغاني
- lucero › lucero – back to the night كلمات اغاني
- corina smith › corina smith – más كلمات اغاني
- chad price › chad price – oceans كلمات اغاني