kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

cj blast – overdose كلمات اغاني

Loading...

intro
m m m
cj blast (big daddy jo) roya boy on this one
let’s get it on fire overdose overtimes

verse 1
me i don tire tire tire
my head carri fire fire fire i drink over dose henessy be like juice
i like the way you wine am seniorita, her backa be dey do me make i enter
she carri overload mm mm abeg e be my muze
i can’t feel my hands i can’t feel my head how can i drive when i can’t feel my legs henessy don circulate full my body somebody please go and calli my baby
i can’t feel my hands i can’t feel my head how can i drive when i can’t feel my legs henessy don circulate full my body somebody please go and calli my baby

chorus
me i don shayo mm mm my eye don close ewo
fine girl dey rotate o me just dey showcase o
me i don shayo mm mm my eye don close ewo
fine girl dey rotate o me just dey showcase o ewo
verse 2
posture me ole ton tori won ma koje be photoshoot
won fe nowo lori wa tori won ti mo eni tor ma choose
but i can’t go back living like a gangster (ye ye)
so i gats hustle hard so i can party like a rockstar
(oluwa)
answer answer, i break dem with the lighter
feeling so good, cause am chilling with e jah jah bad man feeling you, so roll am make e enter party all night, from january to december
henessy dripping, liquor sipping, badmen peeping
am feeling so silly
so calm down kiki make we enjoy the party or you go home weeping cause i’m feeling so dizzy
attention when am singing ye
tell the girls to see me ye
cause cj in the building yeah
but am feeling tipsy he
royal with me chilling
am about to say something
but the henessy dey high me
na d henessy na dey push me

chorus
me i don shayo mm mm
my eye don close ewo
fine girl dey rotate o
me just dey showcase o
me i don shayo mm mm
my eye don close ewo fine girl dey rotate o
me just dey showcase ewo
roya boy, roya boy to the world

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...