chop daily & kojo blak – ready كلمات اغاني
[intro]
[?]
[verse 1]
i no vex
but i no dey safe
shey you know when you no dey ma body
i dey mad babym oh
only you wey sabi, oh
na you serenade mem oh
girl, your body heavy, oh
oh, lady, oh, mm
call me your papito
[pre_chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby
your body is a ten
i need it all on me
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tеll me when you’re rеady, oh
i need you, oh
[verse 2]
adiza
hold me down
make i no dey jeopardise my demeanour
for no lady, oh, mm
girl, me no need no other
any problem, na you solve it
girl, you gimme love, gimme love
gimme loving like no other
[pre_chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby (you deserve some loving)
your body is a ten
i need it all on me (oh)
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tell me when you’re ready, oh
i need you, oh
كلمات أغنية عشوائية
- lzrd › lzrd – cold nights كلمات اغاني
- graham central station › graham central station – save me كلمات اغاني
- sahr ellie › sahr ellie – ghetto dream كلمات اغاني
- quemil yambay › quemil yambay – nde pukavy che renói كلمات اغاني
- spacemoo › spacemoo – нас не найдут (nas ne naidut) كلمات اغاني
- szafran › szafran – dreszcze كلمات اغاني
- kourosh yaghmaei › kourosh yaghmaei – khabe setareh (to naboodi) كلمات اغاني
- l1l and › l1l and – okey! okey! كلمات اغاني
- gucci mane b g › gucci mane & b.g. – at this point كلمات اغاني
- kur0iwa › kur0iwa – betrayal كلمات اغاني