chiny – if (the reply) كلمات اغاني
my baby your body for your pocket e yo
shout out to obo (baddest)
if you tell me say you love me oh
my baby your body for your pocket e yo
30 billion for the account e yo
but honey i never receive the alert e yo
no dey, no dey, no dey lie lie for me
i no do, i no do, i no do seren ren for you.
no dey, no dey, no dey shakara…
i no do, i no do, i no do gara gara for you.
(oh oh ohhh)
i know i’m beautiful too
which kind number 1 e 2, 2
with no alert e too too
abeg park e too too
if you shook me shooku shooku oh
hot slap you go get e too too
this no be jazz e too too
(boy) you go behave e too too
wini wini wana wana
same thing you said to mariah
you promise say you’ll marry her
but no lie, you no marry her
i no do, i no do, i no do, i no do, i no do, i no do
there’s nothing about you
wey make me to want you i no do i no do
see trouble oo, you think say na you wise p-ss e yo
abeg carry your crase e yo
if you tell me say you love me oh
my baby your body for your pocket e yo
30 billion for the account e yo
but honey i never receive the alert e yo
no dey, no dey, no dey lie lie for me
i no do, i no do, i no do seren ren for you
no dey, no dey, no dey shakara ooo
(shakara ooo)
i no do, i no do, i no do gara gara for you…
i know i’m beautiful too
which kin number 1 e 2, 2
with no alert e too too
abeg park e too too
if you shook me shooku shooku o
hot slap you go get e too too
this no be jazz e too too
you go be have e tunu
if you shook me shooku shooku
hot slap you go get e too too
this no be jazz e too too
(boy) you go behave e too too
wini wini wana wana
same thing you said to mariah
you promise say you’ll marry her
but no lie, you no marry her
i no do
there’s nothing about you
wey make me to want you
i no do, i no do
(chiny on this one yeah)
(baby boy… yeah)
كلمات أغنية عشوائية
- uttyhasaknee › uttyhasaknee – baja blast with backrounf كلمات اغاني
- nubis › nubis – d.a.d كلمات اغاني
- julian uhu › julian uhu – aha كلمات اغاني
- union worship › union worship – love is a fire كلمات اغاني
- yung pinch › yung pinch – that’s my baby كلمات اغاني
- myke grizzly › myke grizzly – apollo (moon vxbe) كلمات اغاني
- anna vissi › anna vissi – εκατομμύρια (ekatommiria) كلمات اغاني
- visions of atlantis › visions of atlantis – ritual night كلمات اغاني
- green valley › green valley – el viaje كلمات اغاني
- travis scott › travis scott – oh me oh my (demo)* كلمات اغاني