kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chilexix – talk كلمات اغاني

Loading...

verse 1 (chilexix):
my people no like to talk
no be say e no pain us
the goverment  is so f_cked up
the rich no wanna help the poor
every body wan dey chop dey run

chorus (chilexix) :
come out and talk your talk ooo
no dey dull
no one go chop you raw ooo
if u no talk you dull (x2)

come out and talk yeh yeh yeh come out and talk ehhh make you no dull no no no make you no dull ehh

verse 2 (shantai):
wetin man go chop, him no know eh
dem say make we hustle still no gain
every hustler geti payday
and we struggle everyday but we no gain

naso our government dem dey finger our brain
chop the money and still lie say nah one biggie snake
everybody wanna travel me sef no wan stay

hear our voice oh oh lord (2x)
verse 3 (bobby ym):

we all got the right to speak right?
na pesin wey don chop belleful dey sleep tight
street tight , nepa self no even wan dey bring light
pesin wey get free plane ticket no dey try to skip flight
na everyday man dey fast cus las las we no dey chop
no be say we no dey press but na money no dey drop
star player no go dey if some kin players no dey flop
if yu dey broke for group pictures na your face dem go dey crop
the government careless about us
popo fearless about boys
na hustle everybody dey hustle nothing like careless aba bois
if all man dey on fresh n0body go wear not original
but wer i come from , yu stay fresh yu labelled a criminal

hook (shantai) :

wetin man go chop, him no know eh
dem say make we hustle still no gain
every hustler geti payday
and we struggle everyday but we no gain

naso our government dem dey finger our brain
chop the money and still lie say nah one biggie snake
everybody wanna travel me sef no wan stay
hear our voice oh oh lord (2x)

chorus (chilexix) :
come out and talk your talk ooo
no dey dull
no one go chop you raw ooo
if u no talk you dull (x2)

come out and talk yeh yeh yeh come out and talk ehhh make you no dull no no no make you no dull ehh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...