kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chike – tell am كلمات اغاني

Loading...

[intro]
uhhh, yeah_yeah

[verse 1]
let the night fade away (fade away)
i wanna see her, i wanna see her tomorrow (see you tomorrow)
my body no fit stay one place
anytime, anytime, anytime wey i see her pass by

[pre_chorus]
fine girl wey no get comma
asampete o nwayi oma
i don make up my mind for the matter
no going back again, going back again
fine girl wey no get comma
i dey love my friends when they call me a dreamer
i don make up my mind for the matter
i wanna know
[chorus]
make una help me tell am o (tell am o, tеll am o)
that i really love am o (love am o, lovе am o)
say we go marry each other (ibeji, ibeta)
that i want it all with you
that i want it all with you
make una help me tell am o (tell am o, tell am o)
that i really love am o (love am o, love am o)
say we go marry each other (ibeji, ibeta)
that i want it all with you
that i want it all with you

[verse 2]
give me love make i own
make i carry you come my world
and if you come no letting go
and if you come no catching cold
i get a sk!ll wey i like to show
bad guy with a heart of gold
i don tell you now you know
i can’t keep this on a low

[pre_chorus]
fine girl wey no get comma
asampete o nwayi oma
i don make up my mind for the matter
no going back again
going back again
fine girl wey no get comma
i dey love my friends when they call me a dreamer
i don make up my mind for the matter
i wanna know
[chorus]
make una help me tell am o (tell am o, tell am o)
that i really love am o (love am o, love am o)
say we go marry each other (ibeji, ibeta)
that i want it all with you
that i want it all with you
make una help me tell am o (tell am o, tell am o)
that i really love am o (love am o, love am o)
say we go marry each other (ibeji, ibeta)
that i want it all with you
that i want it all with you

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...