kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chapitre cinq – one hand go shut rubber-gun كلمات اغاني

Loading...

verse 1 _
everything with god is possible
nothing with him is impossible
one hand fi shut rubber gun if u feel say na mop then you’re not a desciple

i fi give u a couple of incidents
jesus walked upon the sea it wasn’t by an accident but
if u no fi believe am
then u got a problem with your life no b lie because the information no be fake
ah
di paddy men dem no di wan hear
day and night they dey them quarter dey di fak yeah
but if u preach to them perhaps they go start fear
throw the weed away and raise their bibles up i the air
and halla halleluyah
priasing jesus screaming halleluyah
e fi turn your disability into ability and make u rise sky high ill infinity

na who no go wan rock with the trinity
and put on the full armour of god like in the military
and wage war with the flesh
with bullets in the brainz of the flesh
yeah its a possibility

i be dong di try ting dem but ting dem wey i no b fi doam
i surrendered to christ who is able to make the impossible possible
chorus 2x_
one hand go shut rubber gun 3x
and the stone go komot like na bomb

verse 2_
the devil dey yi dey too di show stone
di wan conduct the grand make yi turnam to bread
e dey like the ting too be dey bad feng
then di one use na longsense nonsense
but still yet the grand ton blass tell the ting say bread no di give life
a round of applause to the king of kings for the devils also believe him and they shudder

doubt na the opposite of faith
if u no believe in christ perika u go regret
di true tok so na big tok if u tok say u fit tok no di nack mop
check your tok before u open mop tok wether the tok wey u wan tok too na true tok but if your tok no correspond witi god tok then u be na fake man u no fi tok big tok

everything with god is possible
nothing with him is impossible
one hand fi shut rubber gun if u feel say na mop then you’re not a desciple

everything with god is possible
nothing with him is impossible
see jesus walked upon the see and made the blind to see
now that is a miracle woooo…
verse 3_
chaih the grand na the eye
i cut yi café time wey lazarus be die
da grand came yi na after 4 days dang pass still came lansé command the man komot for ground

5 kolo paddy men dem shidong for down
they take five bread and two fish dem givam for the grand
e ele give thanks share the ting the men dem frap suté they pick 12 baskets of crumbs from the ground
whaaaa!!!
i beleieve i believe that
jesus christ is the son of god and he died for ma sin and was raised from the dead by the power of god he is coming to judge us all
so u better get ready
h_ll dey so na devil e own ngata
it doesn’t matter even u dey choir if u die in your sin then na there u go go…

chorus 4x_
one hand go shut rubber gun 3x
and the stone go komot like na bomb

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...