kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chapi sway – pariwo كلمات اغاني

Loading...

verse 1:
i been tell you make you no compare me with smello
i no send you even curve your girl too like pirlo
you see sars ooh you no quick to runaway na cell ooh
that one no mean say brother the story no fit change ooh

teti gbo ooh
confusion everywhere ooh
god punish all of dem
wey shooti kolade ooh

kasala ooh
when you tie bandana ooh
dem go shine eye for you
you don keep egbekegbe ooh

bridge:
so when mandem start to panic
i tell dem to gbese yen cos the gbedu steady be dropping
they no fit stop am cas a man nah tsunami
so make you shake your body

so when mandem start to panic
i tell dem to gbese yen cos the gbedu steady be dropping
they no fit stop am cas a man nah tsunami
so make you shake your body

chorus:
pariwo pariwo
coming through like sallah ooh
no get time like barawo
i don start to mara ooh

pariwo pariwo
moni motun ti dara ooh
when you hear the gbedu ooh
moni twist ma pami ooh

verse 2:
egbomi
make another man no know wetin you carry
i tell you
if dem know say dem no fit reach you dem go envy
oooooh oooh ooooh
na wetin dey make me dey want to dey be on the low ooh ooh
so make i just dey on my own ooh

shebi normally moni normally
you dey woju mi nigba penury
when the money con come in finally
you dey follow me likey kompany
everybody di body
wannna sample the boooy
ooh ooh ohh ooh
make you show me the money
make you show me the money
ahn ahn ahn

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...