kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

casta troy – nobody dey كلمات اغاني

Loading...

intro
father…. i ask for forgiveness
i’m about to put a lot of rappers out of this game

verse 1
to be honest i am the baddest to run this
anybody wey go try i go murder u and i swear e go be flawless
hottest rapper in the game i’m starting to think that ma name should be august
see how i dey draw attention oh ma god i’m a wonderful artist, a lot of u no fit barb this how many times should i tell u that hip hop is lost without me i be the map
only rapper wey dey near casta is me abeg you dey see the gap
zoomlion mcs no talk sh-t see your flow be cr-p
n0body dey i say n0body so i’m climbing ma bed man i’m taking a nap

chorus
show me another rapper wey be better than casta troy
n0body dey!
show me another rapper wey be better than casta troy
n0body dey!
show me another rapper wey be better than casta troy
n0body dey!
show me chale
n0body dey
show me chale
n0body dey

verse 2
i dey catch u in ma washroom everyday e be like u dey feel ma sh-t
mpadi fe mo steady u know these other rappers hear casta and they wanna quit
people go hear dem go bore
personally i feel i’m the only one legit
fake emcees i sure u no go fit understand most of the bars i dey spit
i am me the game changer
show stopper
lone ranger i’m a jaw dropper
man it’s casta baby ‘bout to blow your speaker like u never ever seen i am jack the ripper with a pen and a paper no rapper be safe bruh
flow so hot u see ma name in the vapor
the best of all times chale n0body be greater so best believe i am a different creature

verse 3
i’m taking over
if u be king i’m sorry accept ma apologies your reign is over
i’m sending rappers to retirement e no be me oo they’re just getting older
the dawn of a new age it’s a new era hip hop is on ma shoulder i’m serious it is on ma shoulder
all of u rappers get outta ma face
funny how they wanna be in ma race
i p-ss all of them e be me dem dey chase see the level i dey no be earth e be sp-ce
dem figure say dem freeze me
but i swear we go thaw (thor) and then break dema records with hammer ma hommie u feel me
play that back u go feel me see n0body dey!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...