burna boy – normal كلمات اغاني
[intro]
oya shogo logo, omo logo
lora motto, kólé tomorrow
naira kobo, owoni koko
i see the future mo loju kokoro
ayé le cococo, issa joko
and if you blow, jijo poco
shogo logo, oh, oh, omo logo
man shogolo
[chorus]
toba le gbe mi de bẹ, i go follow
i no like trouble
don’t like catching feelings
a bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
i no get many padi
gyal dem dey pack like sardine
gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (normal, oh)
normal, normal (omo logo, logogo)
normal, normal (wọn wá mi leko)
normal, normal
[verse]
toba le gbé mi de bẹ
only the money, gbé mi de bẹ
people dey doubt, say e sure for me ké?
rich n_gga before i signed to label
i dey grind from day one ’cause i like to make sense
onе, two girls and i want them naked
monogamy, it’s overratеd
need more girls ’cause my brother dey there
and we like to make friends
once in a year
try to dey knack somebody girlfriend
find one sweet one, carry debe
to bá lọ gọ́, wárí meme oh
[chorus]
toba le gbé mi de bẹ, i go follow
i no like trouble
don’t like catching feelings
a bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
i no get many padi
gyal dem dey pack like sardine
gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (normal, oh)
normal, normal (omo logo, logogo)
normal, normal (wọn wá mi leko)
normal, normal
normal, normal
it be normal, normal
normal, normal (normal, oh)
normal, normal (omo logo, logogo)
normal, normal (wọn wá mi leko)
normal, normal
[outro]
toba lé gbe mi de be, i go follow
كلمات أغنية عشوائية
- leanje › leanje – l4* كلمات اغاني
- milan_ 888 › milan_.888 – alter ego كلمات اغاني
- doc holliday band › doc holliday (band) – dead man’s road كلمات اغاني
- kameron marlowe › kameron marlowe – does it have to be over كلمات اغاني
- mutz the blackeyed banditz › mutz & the blackeyed banditz – hammer of the gods كلمات اغاني
- rob ertz › rob ertz – no major deal كلمات اغاني
- venom inc › venom inc. – come to me كلمات اغاني
- crep › crep – невозможная (she’s impossible) كلمات اغاني
- m2h nero lvigi › m2h & nero lvigi – high كلمات اغاني
- di_fault › di_fault – nosebleed كلمات اغاني