burna boy – killin dem كلمات اغاني
abulo abulo anu elu
gbe body eh
(abulabulalua) (it’s kel p vibes)
zlatan
tear when k!lling them sha
because i swear god the vibe go k!lly dem kpa
ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
oga boss make i no be abeleja
je o mo!
(popopo popopo popopo popopo popopo po po)
gbe body e, (po)
grr, gbese gbese, gbe soul e
eh eh
grr, gbese gbese
jojo kijo jo
make you no dey filo kulo lo
jolo mi jolo, eh
where the money, where the money? nana nana, ahh ah
won ni elo ni (elo ni)
we making money rush rush like indomie (indomie)
ah, suppose that ya worth it (my lordy)
baby sho mo giuseppe zanotti (zanotti ah)
je o mo!
tear when k!lling them sha
because i swear god the vibe go k!lly dem kpa
ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound dem like that)
oga boss make i no be abeleja (ahh, ah)
you are not ayefele, so what’s your excuse? (whoa)
it is my time there’s nothing you can do
oya gbese bi eni to de fe ja kung fu
ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu
oya, who dey, who dey who dey who dey?
zlatan ibile, burna l’ewon lere
won m’ogun l’efo won lon mu mi sere
won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
oya, halle, hallelujah
rap n ta lenu se bi ti suya
ma je ko ya e lenu tin ba lo ra bimmer
able god lasan legbo te lo n shiver
ekule lo so fun toko toko
mo ti wole ko ma needi kon dibo
baba e, ju mari mari ju pac o, eruku ni mo ba to
mo gbe zanku wole, mo ni ko fade shaku shaku
je o mo!
tear when k!lling them sha
because i swear god the vibe go k!lly dem kpa
ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
oga boss make i no be abeleja, eh
yenyen o, yenyen o
back in the days dem dey use me do yeye o yeye o
what’s on my wrist, on my neck? e be dia o, dia o
i no dey look uche, i dey denge o, pele o ahh ah
won ni elo ni (elo ni)
we making money rush rush like indomie (indomie)
ah, suppose that ya worth it (my lordy)
baby sho mo giuseppe zanotti (zanotti ah)
je o mo!
tear when k!lling them sha
because i swear god the vibe go k!lly dem kpa
ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
oga boss make i no be abeleja, ahh ah
tear when k!lling them sha
it’s stg
abulo abulo anu elu
abulo abulo anu ani
abulo abulo anu mmiri
if i reason you, you go kwere
كلمات أغنية عشوائية
- jjj › jjj – scav كلمات اغاني
- ceyion › ceyion – jordan كلمات اغاني
- headache plz › headache (plz) – the beginning of the end كلمات اغاني
- dieserbuddha › dieserbuddha – kaltes wasser كلمات اغاني
- stella rose gahan › stella rose gahan – death rattle كلمات اغاني
- durand jones › durand jones – wait til i get over كلمات اغاني
- lucas koka › lucas koka – ocupar e resistir كلمات اغاني
- service station youth › service station youth – service station youth كلمات اغاني
- nghtmre › nghtmre – nothings perfect (vari remix) كلمات اغاني
- jelly roll › jelly roll – hold on me كلمات اغاني