burna boy – ja ara e كلمات اغاني
[intro]
(eheeeeeeeeeeeee)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee)
ko juba, ko juba
(ahhhhhhhhhhhhh)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)
[verse 1]
your body go rest o
papa tell pikin o
your body go rest o
your body go rest o
your tongue go confess o
your head go correct o
you no go forget o
shey, you get the concept
[chorus]
dem no dey tell person
ja ara, ja ara
you go learn your own lesson
ja ara, ja ara
everybody keep on searching
ja ara, ja ara
for miraculous blessings
ja ara, ja ara, ja ara
you go bow for lagos oh
ja ara
if you no know yourself you go lost oh
ja ara, ja ara
if you get money you be bros oh
ja ara, ja ara
omo n-body holy no apostle
ja ara, ja ara
[verse 2]
your body go rest oh (kuro nbe)
papa tell pikin o (eh, eh)
your body go rest o
your body go rest o
your tongue go confess o
your head go correct o
you no go forget o
shey, you get the concept
dem go tell you
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out
look around in all the places you go to
stand your ground and stay outstanding like ogun
watch your back and just do what you supposed to
take care of family and people you’re close to
[chorus]
dem no dey tell person
ja ara, ja ara
you go learn your own lesson
ja ara, ja ara
everybody keep on searching
ja ara, ja ara
for miraculous blessings
ja ara, ja ara, ja ara
you go bow for lagos oh
ja ara
if you no know yourself you go lost oh
ja ara, ja ara
if you get money you be bros oh
ja ara, ja ara
omo n-body holy no apostle
ja ara, ja ara
your body go rest oh (kuro nbe)
papa tell pikin o
your body go rest o
your body go rest o
your tongue go confess o
your head go correct o
you no go forget o
shey, you get the concept
dem go tell you
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out
dem go tell you
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out
[outro]
(eheeeeeeeeeeeee)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee)
ko juba, ko juba
(ahhhhhhhhhhhhh)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)
كلمات أغنية عشوائية
- lil hoota › lil $hoota – roadrunnas كلمات اغاني
- ab6ix 에이비식스 › ab6ix (에이비식스) – 사라지지 마 (stay with me) كلمات اغاني
- bbalordo › bbalordo – sconvolto كلمات اغاني
- daniel blair › daniel blair – college كلمات اغاني
- h man › h-man – sucks to be you كلمات اغاني
- trop k › trop k – hqlvmc كلمات اغاني
- keyshia cole › keyshia cole – talk to me كلمات اغاني
- eko fresh › eko fresh – soldat كلمات اغاني
- shaydilane › shaydilane – little nightmares 2 fan song – endlessly (lost in transmission) كلمات اغاني
- antonia gigovska › antonia gigovska – magla كلمات اغاني