burna boy – b. d’or كلمات اغاني
omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
i dey your side, i dey your side
yeah_yeah
one man, two man
three, e don kpenkelemes
kpenkelemes
con dey move like a disco
won ni ki ma lo latan
i be boss, i be actor
so they for give me ballon d’or
oya come take a picture
rorayo ayo n kpayan
oya follow my instructions
won nle mi bo, won nle mi bo
won nle mi bo o
won nle mi bo, won nle mi bo
won nle mi bo o
kpenkelemes
come dеy smoke cannabis
doctor say make i pop one of this
makе me fly like say i’m aladdin
come bring some kind melodies
omo messi self no do passa this
so many things inside of my jeans
i swear down e be things, e be things
kpenkelemes
con dey move like a disco
won ni ki ma lo latan
i be boss, i be actor
so they for give me ballon d’or
oya come take a picture
rorayo ayo n kpayan
oya follow my instructions
oh, lord of mercy
i dey with one wey dey call me messi
i dey for sh_tta, she go fly come check me
i never see person wey fit moan impress me
all of the things she dey do, she dey test me
i dey with kele wey from back, i dey press thing
the one i carry come don dey suspect me
she call me small body, big engine, oh_ah
on my number, she calling on (mogbe oh)
anytime wey she wan give me loving ah
and like flat tire, me go pump it up
and every other day na she dey turn me on
say me i still dey make her come the more
as soon as we reach house, we dey kponkriyon
walahi i forget say her guy dey for there
see omo, omo mo ti kpenkelemesi oh
kpenkelemes
con dey move like a disco
won ni ki ma lo latan
i be boss, i be actor
so they for give me ballon d’or
oya come take a picture
rora yo ayo n kpa iyan
oya follow my instructions
won nle mi bo, won nle mi bo
won nle mi bo o
won nle mi bo, won nle mi bo
won nle mi bo o
won nle mi bo, won nle mi bo
won nle mi bo o
won nle mi bo, won nle mi bo
won nle mi bo o
كلمات أغنية عشوائية
- beyond the void › beyond the void – faminine كلمات اغاني
- big business › big business – hands up كلمات اغاني
- bill fay › bill fay – narrow way كلمات اغاني
- b legit › b legit – ghetto smile كلمات اغاني
- billy fury › billy fury – cross my heart كلمات اغاني
- blind melon › blind melon – mouthful of cavities كلمات اغاني
- billy connolly › billy connolly – being for the benefit of mr. kite كلمات اغاني
- blackstreet › blackstreet – good lovin’ كلمات اغاني
- billy sheehan › billy sheehan – shy boy كلمات اغاني
- bill nelson › bill nelson – a private view كلمات اغاني