burna boy – alarm clock كلمات اغاني
[intro: diddy]
god made us
he made the magical beings
it’s important how you look at yourself
and you view yourself (wake up)
how you look at your brother, how you look at your sister
we from the same tribe
it’s black love
it’s that real love
wake up
ooh woah
alarm clock, all stand up
make una wake up
ah, this early morning
oh, this early morning
ah, this early morning
oh, this early morning
ah, this early morning
some people go wan dey talk
instead of to thank the lord
some people no wake up
ah, this early morning
oh, this early morning
ah, this early morning
oh, this early morning
ah, this early morning
se dem send you ni
se won ran e ni (e ni)
se dem send you ni
no_no_no, no_no_no
no_no_no, no_no_no
many things wey man go see
wey dey make a man dey wonder
abi se dem no believe me
why dem wanna drag me under
i must be a special type of broda
some type of oga (ayy)
you go come discover (ayy)
that i’m really unstoppable
jesu ba mi s’ona, s’ona, s’ona
mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
oluwaburna lomo
omo oni j’ogbon
enemies por gan
ke sa ma ro
everybody di body, body
set your alarm clock
[outro]
aye yo, you awake yet?
كلمات أغنية عشوائية
- arizona edm › arizona (edm) – mine كلمات اغاني
- in loving memory › in loving memory – with or without you كلمات اغاني
- mango groove › mango groove – from the get go كلمات اغاني
- greyvity › greyvity – gib ab كلمات اغاني
- iskwe › iskwé – will i see كلمات اغاني
- gum › gum – rares كلمات اغاني
- 2ez › 2ez – no limits remix cover كلمات اغاني
- sarge › sarge – a torch كلمات اغاني
- sheen jickson › sheen & jickson – čísla كلمات اغاني
- ricky fante › ricky fanté – i let you go كلمات اغاني