buju – for here كلمات اغاني
[verse 1]
my girl it’s ironic that you’re all need
fejo, ko pami, you know, i’ll be there for sure listening to you
just do what you do, girl i’m watching you
i’m thinking bout what we bout to do
no joking o, we’ll take it slow, the way you like it o
ironic that you’re all i need and you know it’s true
baby you go wound person
shey you know something
see dem no dey tell person
you go see something
you go learn lesson
shawty a drug, she my medicine
you go wound person
shey you know something
see dem no dey tell person
you go see something
you go learn lesson
shawty a drug, she my medicine
[chorus]
na for here?
shеy you dey whine me for hеre?
shey na for here, shey na for here
wey you wan dey whine me for here
na for here
shey na for here?
wey you dey whine me for here?
say if i here say na for here?
wey you wan dey whine me for here?
shey na for here, shey na for here
shey you dey whine me for here?
say if i hear say na for here
you wan dey whine me for here
[verse 2]
oh baby i go sit up o
when it comes to you
you my juliet o
i’ll be your romeo
make dem give chance o
when you coming through
shey dem no see you?
obirin meta o oo
zanzibar zanzibar
your body takes me on a trip so far
born sinner, born sinner
it’s your temple i’ll worship, from afar
zanzibar zanzibar
your body takes me on a trip so far
born sinner, born sinner
it’s your temple i’ll worship, from afar
[chorus]
for where?
shey you dey whine me for here?
if i hear say na for here
you wan dey whine me for here?
shey na for here shey na for here?
shey you dey whine me for here?
say if i hear say na for here
you wan dey whine me for here
shey na for here, shey na for here
shey you dey whine me for here?
say if i hear say na for here
you wan dey whine me for here
[outro]
oh baby i go sit up o
when it comes to you
you my juliet o
i’ll be your romeo
make dem give chance o
when you coming through
shey dem no see you?
obirin meta o oo
كلمات أغنية عشوائية
- ten after two › ten after two – behind locked doors كلمات اغاني
- sound of animals fighting › sound of animals fighting – the heraldic beak of the manufacturer’s medallion كلمات اغاني
- stupid stupid henchmen › stupid stupid henchmen – i’d rather wake up a masochist كلمات اغاني
- thermals › thermals – a passing feeling كلمات اغاني
- riverdales › riverdales – i will make it up to you كلمات اغاني
- a › a – have the night كلمات اغاني
- up for nothing › up for nothing – mark of the beast كلمات اغاني
- trash talk › trash talk – run don’t walk كلمات اغاني
- ten yard fight › ten yard fight – the only way كلمات اغاني
- tides of man › tides of man – echoes كلمات اغاني