kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bucho dego – motivation كلمات اغاني

Loading...

motivation
verse :
they don’t even get the
they don’t even get the picture
so many times man dey find closure
man dey find closure
to all of the puzzles wey dey worry man brain
it might seem far away
but hold on hold on
broda man stay strong abeg you watcha now
do what you haffi do jus so you fi get
what you need … you get (ah)
i gotta tell you e dey work for me (2x)
work so hard ur life depend on di ting yh
money haffi make you know say dat one na mi motto
vibes cyant dun e no be luck e no be lotto
just dey gimme vim u know mi need motivation

hook :
motivation
motivation
just de gimme vim you know mi need motivation
motivation
motivation
just de gimme vim you know me need motivation

verse 2 :
e no be magic you know
e no be magic you know
alomo to ba sipa longbe oo
u can’t do it alone
i wana be ur desire
and i believe i can fly
and shoot up in to the sky
bredrin know your self worth
and e go help u a lot yh
we dey show dem fire
dem no expect wetin we give dem

chorus : oh
give dem a run for their money yah
no we no dey taya yah yah yah yah
give dem a run for their money
one fi di money
two fi di show
make we dego
dego dey here so

verse 3 :
yh mi love alla mi galem wey dey support me from time
and steady repost my music online
and mi no forget mi man dem yh
big up big up unu self
kick out kick out mi seh
selektah never wheel out wheel out
u know d music evergreen o green o
dego never sell out sell out
mi stay true to mi sound
(i feel like) i wana i
excuse me while i kiss d sky yh yh

chorus

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...