brymo – life dey go on كلمات اغاني
what a song!
once upon a long lost time mama born a saint
memories no dey to shape my thoughts, no regret, no pain
and all the ladies see me say my ovaries, pretty little baby
wetin my mama say and everybody dey like rookie
my mama tell me wetin my papa say
when everybody dey work for me for free, i frown
them shed the tears
e dey go on, life dey go on
i crawl, i waka, i fail papa
e dey go on , life wheel dey turn, dey go on
i run my broad, for school, for mosque
when i just be little boy e, i go wear my cape, imagine the fate of the world e dey for my hand
e get time life show me pepper tales, you no know my story, the song i been dey sing
e dey go on, life dey go on
i run i take off
dem try to shoot me down, i nook them all
e dey go on , life wheel dey turn, dey go on
i sabi the road i talk, them try to keep me out, i buy the bus
and the truth been dey hurt me, e no get shield to protect me
i breathe in, i breathe out, feel alive and say and again and again
them ditch the bus, them run
the south people bus them run
i fix, i patch, i exhaust
those wey love to join me, them come
e dey go on, life wheel dey turn, dey go on
i stand for freedom for my life
i love, l laugh, i drive to winfell ah
to feel alive, to stand proper and to learn
to stand and try, to free my mind, to be wise
to live and style, to take flight, to dey shine, to unlearn, to try again, to win some more, to go far
كلمات أغنية عشوائية
- the swellers › the swellers – fire away كلمات اغاني
- jemr › jemr – days of love كلمات اغاني
- dhionn › dhionn كلمات اغاني
- kidz bop kids › kidz bop kids – alive كلمات اغاني
- shaded enmity › shaded enmity – if heaven’s gates are closed, will you wait for me? كلمات اغاني
- kimmese › kimmese – ysw كلمات اغاني
- lil wayne › lil wayne – where my old lady كلمات اغاني
- marie laforet › marie laforêt – la tour de babel كلمات اغاني
- hildegard knef › hildegard knef – du bist wunderbar كلمات اغاني
- lani mo › lani mo – nu dom tittar كلمات اغاني