kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

brymo – gambu كلمات اغاني

Loading...

[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh_t
but i go still dey follow you
if you swim for sh_t
love only me
and be my own gambu

[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh_t
but i go still dey follow you
if you swim for sh_t
love only me
and be my own gambu

[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh_t
love only me
and be my own gambu

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...