bryann – andale كلمات اغاني
andale lyrics
[intro]
ori oh kpo, kpo, kpo, oh_oh
my body le ah_ah
yeah
[chorus 1]
jekalo sere
all the fine kele wanna come my way
one be anabella, one be folasade
and i tell the girlie say, baby andale
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say makе we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the saucе
very soon you go know what’s up, ah
[chorus 2]
i say wetin dey play
dance to my rhythm like sunny ade
when i give it to you baby no sere
oya rise your faaji_meter
party after party
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[verse 1]
come into my corner
anything we do i no go talk am (yeah)
i go give you assurance
make i treat you like ajeb_tter
okay, baby let’s go
make i show you things
wey you no know, i go give things
wey go sweet like dominos
long as you no leave me, s_o_l_o
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
[chorus 1]
je ka lo sere
all the fine kele wanna come my way
one be anabella, one be folasade
and i tell the girlie say, baby andale
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[chorus 2]
i say wetin dey play
dance to my rhythm like sunny ade
when i give it to you baby no sere
oya rise your faaji_meter
party after party
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
كلمات أغنية عشوائية
- the jive bombers › the jive bombers – bad boy كلمات اغاني
- the mcguire sisters › the mcguire sisters – goodnight my love, pleasant dreams كلمات اغاني
- the mills brothers › the mills brothers – queen of the senior prom كلمات اغاني
- tina parol › tina parol – who’s got your money كلمات اغاني
- wwe › wwe – i hear voices كلمات اغاني
- vaughn monroe › vaughn monroe – black denim trousers and motorcycle boots كلمات اغاني
- amon din › amon din – psychomanifest كلمات اغاني
- amon din › amon din – destiny كلمات اغاني
- amon din › amon din – into the mirror كلمات اغاني
- amon din › amon din – grasping at shadows كلمات اغاني