browny pondis – again كلمات اغاني
[verse 1]
laughter no dey mi lifestyle
calmly waiting the right time
countless time wey mi tire
you no fit know
n0body know wetin i feel
n0body know the kind of pain wey me dey feel
yeh yeh
scatter my brain, na nah
[chorus]
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
[verse 2]
back to back
we k!lling show
we put in work in everything but nothing show
i don tire
i don tire eh
for this kind life
for this kind life
wetin i go do again
wetin i go do again, naah
wetin i go do again
wetin i go do again
[chorus]
again, again!
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
كلمات أغنية عشوائية
- nocap › nocap – dead party كلمات اغاني
- k beezy › k beezy – tzunami كلمات اغاني
- ptk › ptk – das haus wird besetzt كلمات اغاني
- stxxxr › stxxxr – back up كلمات اغاني
- fur › fur – trouble always finds me كلمات اغاني
- icewear vezzo feat big sean › icewear vezzo feat. big sean – balance كلمات اغاني
- district 95 › district 95 – 01. honey كلمات اغاني
- k3lyxoxx › k3lyxoxx – till my heart hurts ‹/3 *’07 myspace rave* كلمات اغاني
- luna blake › luna blake – blue كلمات اغاني
- demi portion › demi portion – laisse moi كلمات اغاني