kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

brainboy – for your love كلمات اغاني

Loading...

mu le fa dugba
lo la luwa
it’s neston the magic fingers

ahh ya ya ya
jenny come for the body ooo (body oo)
ehh ehh
call me brainboy
ah brainboy

see odo (ahh)
you making me gingerly (ah)
you making me tingerly (ah)
you making me ringerly (ringerly)
see odo (ahh)
you making me tingerly (ah)
you making me ringerly (ah)
you making me gingerly (gingerly)

say fire (ehh)
fire for your love (fire for your love)
i fit to fire (eh)
fire for your love oooo
i fit to trigger you (ahh)
trigger for your love (trigger for your love)
i fit to trigger (ahh)
trigger for your love ooo

shey me no.1 (ahh)
i no sabi share ooo
shey me no.1 (ahh)
i want you by myself ooo (i want you by myself o)
i fit to mahya (ehh)
mahya for your love (mahya for your love)
i fit to pahya (ahh)
pahya for your love (pahya for your love)

shey you go gum body ooo
mama tell me sey make i gum body ooo (ahh)
shey you go gum body oo (ah)
shey you go gum body oh
jenny gum body ooo
better pikin like you must gum body oh (ah)
shey you go gum body oh (eh)
jenny gum body oh (eh eh)

see odo (ahh)
you making me gingerly (ah)
you making me tingerly (ah)
you making me ringerly (ringerly)
see odo (ahh)
you making me tingerly (ah)
you making me ringerly (ah)
you making me gingerly (gingerly)

say fire (ehh)
fire for your love (fire for your love)
i fit to fire (eh)
fire for your love oooo
i fit to trigger you (ahh)
trigger for your love (trigger for your love)
i fit to trigger (ahh)
trigger for your love ooo

many many things that i said
many many things that we said
so many things that’ve prayed for
so many things that’ve prayed for you
many many things that’ve wished
many many things that’ve wished for you
so many things i will do
so many things i will do for you

sehsi see odo (ahh)
you making me gingerly (ah)
you making me tingerly (ah)
you making me ringerly (ringerly)
see odo (ahh)
you making me tingerly (ah)
you making me ringerly (ah)
you making me gingerly (gingerly)

say fire (ehh)
fire for your love (fire for your love)
i fit to fire (eh)
fire for your love oooo
i fit to trigger you (ahh)
trigger for your love (trigger for your love)
i fit to trigger (ahh)
trigger for your love ooo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...