kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bracket (nigeria) – alive كلمات اغاني

Loading...

[intro]
masterkraft on the beat

[chorus]
if e no be god
i no fit dey alive
nwanne bia muru eh
if e no be god e o
i no fit dey alive e o
nwanne bia muru eh
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah

[verse 1: bracket]
am giving you all the praise
am giving you all the glory
am giving you all the thanks
for making me who i am
chukwu obinigwe
onye di kagi e
i remember my little beginning
dey want to run my race
dey want to make me craze
dey want to run me down
lai lai e no go happen
chukwu obinigwe
onye di kagi e
i’m a winner, i’m a winner

[chorus]
if e no be god
i no fit dey alive
nwanne bia muru eh
if e no be god e o
i no fit dey alive e o
nwanne bia muru eh
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah

[verse 2: diamond platnumz]
tai!
asante baba
ndio kweli nayona
tunia kabla
ila taratibu ta zoweya
yaga yaga
si shoki na koma
j-po mambo vaga
ila nami nyota ni mokea
mmmh! na tafu tagi saga
koma tatizo sana
kugu mengi na silali
bariki ooh
mmmh! mola shike ni baraga
namize dika sana
sababu najoni gawa, nizikini e
asante baba!
eh!

[chorus]
if e no be god
i no fit dey alive
nwanne bia muru eh
if e no be god e o
i no fit dey alive e o
nwanne bia muru eh
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah

[verse 3: tiwa savage]
haa!
everyday i wake up
everyday i dey see food to chop
everyday when i dey go to work
i beg the lord yeah
everyday is the same
baba god no be man wey dey change
oya count your blessings
everyday i praise your name
i go dey praise you baba god
you be the one wey dey take care of me
you no dey fall my hand when i call you
you be the best daddy
my daddy

[chorus]
if e no be god
i no fit dey alive
nwanne bia muru eh
if e no be god e o
i no fit dey alive e o
nwanne bia muru eh
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
everyday we go dey jolly
we go dey jolly e yeah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...