kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boyyblink – some more كلمات اغاني

Loading...

intro

rensuka first son skinny
halla mah name you know!

verse 1:

since twenty seventeen (2017) i dey do my thing
i came through with a freestyle in twenty nineteen (2019)
twenty twenty then i turn eighteen (18)
now i’m nineteen (19) i still dey do my thing
chorus:

i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (_2)

boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey

no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no

rap:
to the j
to the d.o
you gat me crazy
make me feel so lazy
put it on the table anytime you wanna say it
yeah, sitting on a sofa
making money like a young star
i guess is time to slow down
like you never have a good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne yeah
good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne
yeah, yeah, yeah

chorus:

i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (_2)
boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey

no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no
iyeah eh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...