boyyblink – small but mighty كلمات اغاني
intro:
(clears throat)
eyo
boyyblinka, boyyblink sco
verse 1:
i just dey thank god for my life iyo
spending the money and making it is not easy o
but some people tell me say i’m nada naughty
but na me dey make the people dey happy eh
the people happy eh
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (_2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some peoplе tell me say i’m naughty
spending thе money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
chai!
verse 2:
shebi i bin tell you say
the boy go blow
and him face go show oh oh
but no let n0body know (_2)
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (_2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some people tell me say i’m naughty
spending the money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
outro:
eyo!
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
yeah, yeah, yeah
كلمات أغنية عشوائية
- lost in the trees › lost in the trees – ballroom dancing كلمات اغاني
- hammali › hammali – медляк (medlyak) كلمات اغاني
- jaymel the rage god › jaymel the rage god – pink cap كلمات اغاني
- django › django – s/o le 8 كلمات اغاني
- lil sunken eye › lil sunken eye – she said i’m not her type كلمات اغاني
- thatboyslattt › thatboyslattt – never complain كلمات اغاني
- cody belew › cody belew – hang your hat on my christmas tree كلمات اغاني
- crucial star › crucial star – please lie to me كلمات اغاني
- zeamsone › zeamsone – dior كلمات اغاني
- the post grad › the post grad – ashes كلمات اغاني