boyyblink – gbebegeji كلمات اغاني
chorus)
gbebegeji
tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am
gbebegeji
(verse 1)
sometimes i dey wonder
na when you go halla
i go k!ll for your matter
but i no get your number
(bridge)
haha hey boyyblinka boyyblinksco
hen hall a man name you know
whey
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kere o ehey
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am gbebegeji
(sax break)
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kurukere o eho
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wey you want am
gbebegeji (x2)
hey
this one is for all that confidence you know
shey you know say na your own confidence way you give me, na him that confidence so
abi taah forget abeg
كلمات أغنية عشوائية
- elisa rosselli › elisa rosselli – this december كلمات اغاني
- milos bojanic › milos bojanic – hej, sudbino, ‘ej, živote كلمات اغاني
- young shibuya › young shibuya – wenn du fällst كلمات اغاني
- cry silans › cry silans – танцы под дождем (dancing in the rain) كلمات اغاني
- felipe amorim › felipe amorim – fode bem كلمات اغاني
- alabaster deplume › alabaster deplume – broken again كلمات اغاني
- humsikk › humsikk كلمات اغاني
- emf › emf – equilibrium كلمات اغاني
- jymenik summer deaths › jymenik & summer deaths – u zoru كلمات اغاني
- jannat جنات › jannat – جنات – habibi ala neyato – حبيبي على نياته كلمات اغاني