boyyblink – baska كلمات اغاني
intro:
ewi
kilaboy kilode na
smartval kilode na
halla mah name you know!
woo
verse 1:
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e do happen o
for we naija mo
people dey run o
up and down o
everyday o
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (_2)
brake:
ewi
kilaboy kilode
verse 2:
when i’m walking with my leggediz (bеnz)
all the people dеmma hailing me (benz)
i fast pass all the mercedes (benz)
i fast pass all the mercedes (benz) _2
this one no be vibe and shayo
n0body fit control
i no get time for caro
leave me make i dey my own o
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (_2)
shey na fire for fire
shey na fire for fire
dj smartval jingle (outro):
eyo it’s boyyblink and i’m chilling right hee with the man on the wheels on steel “dj smartval” keep it locked mehn, halla mah name you know praaa!
smartval o baby!
كلمات أغنية عشوائية
- rick astley › rick astley – never gonna give you up (cake mix) كلمات اغاني
- nezuris › nezuris – kurt cobain كلمات اغاني
- ak arshi › ak arshi – houston drill كلمات اغاني
- crs tym › crs & tym – acryl كلمات اغاني
- ball out dk › ball out dk – ballout/benito كلمات اغاني
- treytm › treytm – the entity كلمات اغاني
- run home jack › run home jack – hiraeth كلمات اغاني
- shurica › shurica – olvidafter كلمات اغاني
- eliza niemi › eliza niemi – trust me كلمات اغاني
- zreality › zreality – silence كلمات اغاني