boyyblink – back 2 sender (freestyle) كلمات اغاني
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o
oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sеnder (back to sender)
bridge
e don rеd
e don be
e don cast
halla mah name you know!
rap
anytime when i wan rap everybody must to lap
them say boyyblink sco say i too dey cap
na so dem talk, talk say me i don dey mad
i say how, dem say omoge i too dey brag
make dem talk!
shebi na them wey get their mouth, anytime when i talk everybody go dey laugh but ’em
walahi make dem no cross my line cuz if dem cross my line na them go chop and die
solo 1
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e don happen o wor wor
chorus
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
solo 2
mama mi wombolobo
papa mi wombolobo ey
sister mi wombolobo
brother mi wombolobo ey (_2)
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o, oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
كلمات أغنية عشوائية
- mixer officialvevo › mixer officialvevo – sad boys كلمات اغاني
- lim › lim – vero كلمات اغاني
- young threat › young threat – immortal كلمات اغاني
- itsmedebris › itsmedebris – there she is كلمات اغاني
- jefferson airplane › jefferson airplane – share a little joke (mono single version) كلمات اغاني
- 115tri › 115tri – adrenaline كلمات اغاني
- charlie puth › charlie puth – not how this works* كلمات اغاني
- andy shand › andy shand – flower كلمات اغاني
- kankan › kankan – wreck كلمات اغاني
- g turbo › g turbo – звёзды летают (stars fly) كلمات اغاني