boyyblink كلمات اغاني
intro
oh………..hey
na new one iye
this one na new one iye, ehey, ehey…ehey…aha aha..
chorus
step ina the place nna
(boyyblink sco)
everybody dema shout iyo….
(boyyblink sco)
dem feeling the swag nna
(boyyblink sco)
as i put dem on a bass iyo….
(boyyblink sco)
dem feeling the anointing
(boyyblink sco)
as i put dem on a long thing
(boyyblink sco)
oya oya dj show dem o
(boyyblink sco)
oya oya make i give dem oh….
my god is good o
(he’s good o ehey..)
my god is fine o
(he’s fine o ehey..)
him don b_tter my life o
(my life o ehey..)
so makе you put up your dancing shoes
make you no go dey do juju hеy (_2)
solo
e don tey, e don tey
wey the boys don dey suffer, no food to chop everyday na pure water
e don tey, e don tey
na who be the thief
na who be the fool and na who be the maga?
e don tey, e don tey
omo omo come see wahala, who be the viper and who be the snipper?
e don tey, e don tey
for we naija hey people dey suffer
so i say kudos to the djs wey dey play our music and they make am dey trend o (kudos to the djs)
ehey ehey..so i say
kudos to the fans dem wey dey listen our music and dey give us the rank o. (kudos to the fans them)
oya everybody oya, oya sing say
chorus
step inna the place nna
(boyyblink sco)
everybody dema shout iyo..
(boyyblink sco)
dem feeling the swag nna
(boyyblink sco)
as i put dem on a bass iyo…
(boyyblink sco)
dem feeling the anointing
(boyyblink sco)
as i put dem on a long thing
(boyyblink sco)
oya, oya dj show dem o
(boyyblink sco)
oya, oya make i give dem o..
(boyyblink sco)
my god is good o
(he’s good o ehey..)
my god is fine o
(he’s fine o ehey..)
him don b_tter my life o
(my life o ehey..)
so make you put up your dancing shoes
make you no go dey do juju hey
كلمات أغنية عشوائية
- call me karizma › call me karizma – stop (let loose) كلمات اغاني
- ahzumjot › ahzumjot – deine vibes كلمات اغاني
- y b t › y.b.t – mp freestyle كلمات اغاني
- leanje › leanje – время легенд (time of legends) كلمات اغاني
- tofu jpn › tofu (jpn) – my melo كلمات اغاني
- f4 ita › f4 (ita) – piste كلمات اغاني
- goldenra › goldenra – весёлая вписка (veselaya vpiska) كلمات اغاني
- savantloup › savantloup – something to prove كلمات اغاني
- niaks › niaks – c’est miné كلمات اغاني
- facundo freitas › facundo freitas – s3xo كلمات اغاني