kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boybreed – abosede كلمات اغاني

Loading...

[intro]
oh yeah yeah yeah
champion!

[verse 1]
if them like make dem call me mumu, make dem call me nincomp__p
baby i no go commot oh
baby ’cause of your jollof
promise i no go kiss and tell
girl your body dey do me well
baby i no go commot oh
stand gidigba for your dormot oh

[hook]
ehya bosede she dey call me player oh
no betrayal
gimme your heart girl i no go break am oh

[chorus]
uh abosede
give me your heart make i keep mama
abosede give me your heart i go keep mama
bosede baby i no be man wey go deceive
abosede give me your heart make i keep mama

[verse 2]
wetin i gain if i use your love dey play
i say wetin i gain if i litter you mama ah
uhhh baby me i no go fall your hand
this love no dey fade no dey expire
and i fit do anything for your love mama
[hook]
ehya bosede she dey call me player oh
no betrayal
gimme your heart girl i no go break am oh

[chorus]
uh abosede
give me your heart make i keep mama
abosede give me your heart i go keep mama
bosede baby my cherry my honey
abosede give me your heart make i keep mama

if them like make dem call me mumu, if dem like make dem say i be fool
baby i no go commot oh
stand gidigba for your dormot oh

ehya bosede she dey call me player oh
no betrayal
gimme your heart girl i no go break am oh

ehya bosede she dey call me player oh
no betrayal
gimme your heart girl i no go break am oh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...