boy v – end sars (my sars story) كلمات اغاني
end sars (my sars story) lyrics
i say just the other day
i dey for my dey
i dey with fally sketch
and two other babes
them tell me make i wait
them ask me for my phone
i give them my iphone
them say make i enter bus
officer wetin i do?
naso i chop slap
them pack me inside bus
along with other boys
them take us to the station
them say make we off cloth
omo na the life we dey live
i say make una end sars o
make una еnd sars o
we no want reforming
we no wan hеar story
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our mothers are crying
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our people are crying
i say make una end sars
end sars, end sars, end sars o
our people are dying
our people are crying
end sars, end swat
arrrgh
werey wan disguise
werey wan dey disguise
end sars, end swat, end am
كلمات أغنية عشوائية
- tendon levey › tendon levey – the crossing of her arms كلمات اغاني
- kahri › kahri! – is everything in it’s right place? كلمات اغاني
- serpent lord gr › serpent lord (gr) – divine plane كلمات اغاني
- kuinka › kuinka – strange, beautiful كلمات اغاني
- gladys knight the pips › gladys knight & the pips – everybody is a star كلمات اغاني
- akchay › akchay – m2 hattı كلمات اغاني
- the arcatypes › the arcatypes – call me crazy كلمات اغاني
- arciarez › arciarez – kuernox كلمات اغاني
- raul romero › raul romero – mi gran ciudad كلمات اغاني
- sewisza › sewisza – hipnoza كلمات اغاني