boss giva – kele كلمات اغاني
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
i no dey care
i no dey fear
i no dey send
i no dey care
i no dey send
i no dey fear
make una tell them
i no dey care
i no dey send
make una clear them
say i have to face my fears
even my fears don dey fear
say the future is really near
dem dey act like say dem care
n0body really knows
why am giving god all the glory
emi bad boy
call me oko mommy
steadily omo we dey stack the money
igot one life
ama live it right
no matter wetin xup
omo man must shine
say i have to face my fears
even my fears don dey fear
say ur kele go turn my own
(kele go turn my own)
every night she’s on my phone
(night she’s on my phone)
when i pull up on the low
(pull up on the low)
i dey thank the lord my god
(thank the lord my god)
right now am on my peak
(right now am on my peak)
right now am on my throne
(right now am on my throne)
i dey give them on the low
(give them on the low)
when i pull up on a code
(pull up on a code)
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
so many prospects
wey dem no dey see
so many dms
but dem no reply them
i no fit beg them
cuz i no offend them
so many lies on da internet
careful what you do
cuz dey won’t forget
anything you do
make you try invest
if you broke my guy
won ma bu e gan
say ur kele go turn my own
(kele go turn my own)
every night she’s on my phone
(night she’s on my phone)
when i pull up on the low
(pull up on the low)
i dey thank the lord my god
(thank the lord my god)
right now am on my peak
(right now am on my peak)
right now am on my throne
(right now am on my throne)
i dey give them on the low
(give them on the low)
when i pull up on a code
(pull up on a code)
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
كلمات أغنية عشوائية
- ibri › ibri – brooklyn girls freetyle (2011) كلمات اغاني
- haim › haim – hold me كلمات اغاني
- x men › x-men – 50-50 كلمات اغاني
- toro us › toro? (us) – 8speed كلمات اغاني
- georg auf lieder › georg auf lieder – sommer كلمات اغاني
- yung simmie › yung simmie – spazzin كلمات اغاني
- josh sallee › josh sallee – the biased introduction كلمات اغاني
- john mayer › john mayer – wheel – live in ohio كلمات اغاني
- kid vishis › kid vishis – the execution كلمات اغاني
- ten typ mes › ten typ mes – southside flow (na odmułę) كلمات اغاني