kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boo – demó كلمات اغاني

Loading...

[verse one]
shorkorlorkor
mí ó lé sé tradition
má pà rí wò
mí ó lé sé tradition
ye o ye o ye o ye o
fúnmì lager mí
ye o ye o ye o ye o
fúnmì lager mí

[pre chorus]
you wan dey do do
you wan dey do the senti senti senti mental
you don see mugu
i be like pesin wey you fit to whine to enter

[chorus]
you dey demó demó demó demó demonstrate
you dey puff you dey bluff you dey rough you no tough ómó evaporate
you dey demó demó
you just dey demó demó
you dey demó demó demó demó demonstrate

[hook]
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo

[verse two]
go away, away
bounce get out of my face
don’t you dare make the mistake
cos amma put you in your place
ómó jàsí, makanaki
you wan try me you wan dare me
ómò fashi

[pre chorus]
you wan dey do do
you wan dey do the senti senti senti mental
you don see mugu
i be like pesin wey you fit to whine to enter

[chorus]
you dey demó demó demó demó demonstrate
you dey puff you dey bluff you dey rough you no tough ómó evaporate
you dey demó demó
you just dey demó demó
you dey demó demó demó demó demonstrate

[verse three]
me i no come to look your face
and i no want to cause you pain
but after the sun will come the rain
that time you no go do again
na wahala you dey looku for
(rsp) wahala you dey looku for
say na wahala you dey looku for

[outro]
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...