boj – gbagada express كلمات اغاني
i no dey do gra_gra
told you in 2011
before i shake your hand
money must fall from heaven
shey your dey look my eye (eye)
me i dey level (level)
before i dey with devil (devil)
money go fall from heaven (heaven)
i no be small pikin
i am not beneath you
’cause of the colour of my skin, ewo, ewo
me i no dey complain, oh
things wey dey my mind, oh
this world cannot contain, oh
ay_ay_ay, ewo, ewo
mе i no dey complain, oh
things wey dey my mind, oh
this world cannot contain, oh
ewo, еwo
sho le to’yen, moni ko le to’yen
oti su mi, men, mo ni oti re mi, men
toyen oh, moni pe sho le to’yen, oh_yeah
follow me, follow me, kalo (kalo)
follow me, follow me, kalo
to my padi beer parlour
to my padi beer parlour
follow me, follow me, kalo
follow me, follow me, kalo
to my padi beer parlour
to my padi beer parlour
كلمات أغنية عشوائية
- gustavo cordera › gustavo cordera – la bomba loca (en vivo) كلمات اغاني
- chronomancy › chronomancy – reincarnation كلمات اغاني
- fernando motta › fernando motta – paranoia كلمات اغاني
- demi lovato clean bandit › demi lovato & clean bandit – solo (mixed) كلمات اغاني
- 1045 › 10:45) – cherry on top – unit g (unit yellow كلمات اغاني
- tvtv › tv/tv – indie rock girl كلمات اغاني
- nuq › nuq – summer. كلمات اغاني
- j hotz › j-hotz – superbad youth in revolt كلمات اغاني
- todo aparenta normal › todo aparenta normal – místico كلمات اغاني
- florist › florist – i also have eyes كلمات اغاني