kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boikingz – tell me كلمات اغاني

Loading...

bahrandia
uuuuh uh uh
yehhi ye
oh oh oh
shay uno say u swt pass sugar ah
why u won leave
shay uno say u mek me shiever ah
but u won leave
gal i just won u be my diva ahh
but uno gree
and i just won u quench my fever ah
why u won leave

why i give this
u say uno want
gal i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x

so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
toyo the tins wey we do
we do we do
the place wеy we go
we go
cubana na, j_pan ye pеru
but now me i feel like mumu
oh na na na
oh ro ro ro
gal u dey make me want kololo
anything u want i go give u ganja
mek u no dey mek feel like a gangster

why i give you this, u say uno want?
i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x

so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...