kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bobj – believe كلمات اغاني

Loading...

[intro]
it’s joef on the beats, bob j
asebho..

[chorus]
wen dem tell u say u be n0body
no believe am
wen dem tell u say u no go fit make am
no believe am
wen dem tell u say dem no go accept u
no believe am
wen dem tell u say u no get e good head
no believe am
wen dem tell u or u hear am my brother
no believe am
no believe oh (believe)
no believe oh (believe)
no believe oh (believe)
just believe oh u are born to be great
just believe oh you are born to be a ruler
just believe oh (believe)
just believe oh (believe)

alwayz oh.. eso

[verse 1]
omo u go make am.. omo u go reach there, omo u go live large e pass alhaji, life e go sweet u.. anything u lay ur hand oh.. omo okpa igbe gbe, as long as god e day my body no give up.. dis life na step by step, this life na turn by turn oh omo e go reach ur turn oh, make u just pray for grace oh..

[chorus]
wen dem tell u say u be n0body
no believe am
wen dem tell u say u no go fit make am
no believe am
wen dem tell u say dem no go accept u
no believe am
wen dem tell u say u no get e good head
no believe am
wen dem tell u or u hear am my brother
no believe am

no believe oh (believe)
no believe oh (believe)
no believe oh (believe)
just believe oh u are born to be great
just believe oh you are born to be a ruler
just believe oh (believe)
just believe oh (believe)
just believe oh you are born to be a ruler
[verse 2]
my grace no go disgrace me.. (wahlai talai), brother your grace no go disgrace u.. (wahlai talai), dem day call u n0body yesterday, u no get e one naira yesterday.. but if u believe say u go made, i say my grace no go disgrace me, brother ur grace no go disgrace u, dem go dey tryyy..
dem no go succeed oh, we go dey progress oh (ehh), anything we do we go dey progress oh oh

[chorus]
wen dem tell u say u be n0body
no believe am
wen dem tell u say u no go fit make am
no believe am
wen dem tell u say dem no go accept u
no believe am
wen dem tell u say u no get e good head
no believe am
wen dem tell u or u hear am my brother
no believe am

no believe oh (believe)
no believe oh (believe)
no believe oh (believe)
just believe oh u are born to be great
just believe oh you are born to be a ruler
just believe oh (believe)
just believe oh (believe)
just believe oh you are born to be a ruler

[outro]
alwayz oh.. eso
asebho!
asebho!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...