blvck topia – illness كلمات اغاني
(verse one)
wetin dey happen for market?
(wetin dey happen like this?)
one man e pull off im jacket
(one man e pull off im jacket)
today is hot, e no cold o
(e no cold o, e no cold o)
e say e get story o, ah
(story for the gods)
ah no go lie o
(lie o)
ah no go lie o
(lie o)
yesterday for road
(ooooohh)
i was staring at
(aaaaaahh)
at a pawpaw tree
holding up a rope
(ah rope)
ah stole from goat o
(goat o)
it all pain i feel
(oh, oh, oh)
in bone marrow
(bone marrow)
story for gods
(hook)
in the crowd i dance
to the noise they make
ah dey do like king
even though ah sad
lord knows
(verse two)
i reach my house
i reach my housе
i get a mug
i make some tеa
the poison dey
under the bed
me know the way
to leave earth
i just dey scared
i get dream
i get vision
e dey colorful
e dey colorful seh
(hook)
in the crowd i dance
to noise dem make
ah dey do like king
even though ah sad
lord knows
كلمات أغنية عشوائية
- jl of b hood › jl of b. hood – wake up كلمات اغاني
- andrew galucki › andrew galucki – you won’t go it alone كلمات اغاني
- gabriel o pensador › gabriel, o pensador – indecência militar كلمات اغاني
- jared evan › jared evan – state i’m in كلمات اغاني
- the left banke › the left banke – i’ve got something on my mind كلمات اغاني
- big sean › big sean – memories (part ii) – album version (edited) كلمات اغاني
- scotch › scotch – vs. tony tones – [hr 8tel-finale – vbt 2012] كلمات اغاني
- evann mcintosh › evann mcintosh – no i كلمات اغاني
- kool a d › kool a.d. – gwyneth paltrow كلمات اغاني
- vega › vega – dentro كلمات اغاني