kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

blaqboy zion – kpeme (die) كلمات اغاني

Loading...

fela bami yi igbo ye
kd doing like a mother f_cker in this b_tch
shout out blaq zion
vee
check
huh
see

paranoir got me crazy
shayo take away the pain
listen to the pain is buried deep with in my voice
thanksgiving for life we don overcome the worse
so many people dying for this street in omo with no remorse
naija be like film it’s a gift and it’s a curse
living in the sp_ce of life like elon musk
no matter wetin u do making money is a must
my guy do wetin u sabi make you no go con dey muzz
i steady dey my lane
money longer than a train last b_tch broke my hеart i no fit ever love again
and if you no dеy feel the pain how u want to gain
i’m amazed at the level of stagnation wey we don attain
it’s a crazy world my n_gga pray to god make e make u bigger
it’s amazing wetin we dey do for gram
peer pressure don dey make this kids dey want to bam
yahoo boy self no get choice but to con dey scam
all this ladies addicted to n_ggas we dey scam
because of crude oil we don dey abandon d farm
and every day sapa dey choke me how i fitu calm
many people die many people kpeme
i don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
many people die many people kpeme
i don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
many people die many people kpeme
i don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
many people die many people kpeme
i don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s

i don’t wanna die
make you help me tell em (tell em tell em tell em)
i don’t want to kpeme
many people try but still them kpeme
me i don dey fight me i no dey fear them
on your mark i gbess
everybody they get their race
i no get time to come they chase
anybody wey no get time to correct there mistake
i no get time to waiste time
you know say i get time to chase
only the muller i face
cause i don dey crazy
i know you know i no get time for babe
haaaa hhaaa mo ni ko feyin re o feyin re yayayayayah

many people die many people kpeme
i don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
many people die many people kpeme
i don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...