kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

blaqbonez,eris emo – haba(remix) كلمات اغاني

Loading...

blaqbonez ft eris emo _haba remix

[intro]

haba haba haba
[eris emo] verse 1

you too pretty for my mental eeh
if i die then i diee
come kuno my type
you the one
that am supposed to lovaa
you got this boy on the low low low
down to earth like a kandolo

blaqbonez and eris emo
filile nga amlilo

this a vibe zed and naija
for every bodyy ooooihhh

i goti girl with fine body
fine like an empress

noti number 9 she a 10 and she impress
heny henessy moët on the go oohhhhh
ifya so ndapena limooo

[hook] blaqbonez

henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
hennessy moët don they go
me i don they slow lolo
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
haba haba haba

wetin be the matter
shey na because i get e power
wey you wan k!ll me fro my mama ah
haba haba haba
i don dey loose my temper ah
amaka send your aza ah
she no leave until i wire
because of you nwanyioma
me i no con pai for here
many many rappers turn each other to enemy
if your booty was a rapper e for deadly
if you must scream my oh my
oh my baby why oh why
tell me tell me all this rappers don they plenty
if your booty was a rapper will you impress me
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
bebetibe bebeti bebe

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...