blaqbonez – nyem ego (cover) كلمات اغاني
Loading...
hey siri abeg play me song oo
wey get sprinkle omah lay with plenty of soso
shey na my network bad
abeg don’t be long oo
please wait while e loading i got plenty things to talk
only me get cough and catarrh
i get malaria get some fever
every blood no be your brother
me learn my lesson one way another
cos people wey dey fit to no dey
no be their fault you too dey expect
minimum wage no get weight to carry
heavy wears the crown
when dey my head who go fit help
i don see shege, i don visit craze
shey na until i don dey shout awaleme
making music tintinitin guitar
get passion get the drive
make my mama dey proud
get money chasing the bag
كلمات أغنية عشوائية
- piege de freestyle › piège de freestyle – #4 “web en danger” كلمات اغاني
- maroon 5 › maroon 5 – not coming home كلمات اغاني
- diacero › diacero – no caí كلمات اغاني
- smug mang › smug mang – flex’d out كلمات اغاني
- canteca de macao › canteca de macao – romance de un sentir كلمات اغاني
- shing02 › shing02 – blank paper كلمات اغاني
- g herbo › g herbo – all i got كلمات اغاني
- daf boyz › daf boyz – thirsty at 2am كلمات اغاني
- oversyte › oversyte – my battle كلمات اغاني
- caivo › caivo – legacy كلمات اغاني